- 歌詞
- 專輯列表
Mother
-
Sweet & Loaded
Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me
When I dey cry, my mother go carry me, She go say my pikin weti you dey cry o yo Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again When I want sleep, my mother go pet me She go lie me well well for bed She cover me cloth, sing make you sleep Sleep sleep my pikin oh When I dey hungry, my mother go run up and down She dey find me something wey I go tchop oh
Sweet mother, sweet mother oo
When I dey sick, My mother go cry cry cry She go say instead when I go die, make she die oh She go beg God, 'God help me, God help me, my pikin oh'
If I no sleep, my mother no go sleep If I no chop, my mother no go tchop She no dey tired, Sweet mother I no go forget this suffer wey you suffer for me Sweet mother, éé sweet mother oo
Sweet mother I no go forget this suffer wey you suffer for me. And if I fi forget you, therefore I forget my life. If you forget your mother, you've lost your life
Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me Sweet mother, I no go forget you 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 For this suffer wey you suffer for me
When I dey cry, my mother go carry me, She go say my pikin weti you dey cry yé yé Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again
When I want sleep, my mother go pet me She go lie me well well for bed She cover me cloth, say make me sleep Sleep sleep my pikin oh When I dey hungry, my mother go run up and down She dey find me something wey I go tchop oh Sweet mother éé, sweet mother éé
When I dey sick, My mother go cry cry cry She go say instead when I go die, make she die oh She go beg God, 'God help me, God help me, my pikin oh'
If I no sleep, my mother no go sleep If I no chop, my mother no go tchop She no dey tired, Sweet mother I no go forget this suffer wey you suffer for me yé yé Sweet mother, sweet mother
You fit get another wife, you fit get another husband But you fit get another mother? No, at all.
Sweet mother, I no go forget you For this suffer wey you suffer for me Sweet mother, sweet mother
-
|